ig.news
ig.news
190

"Proselytise": Bishop Quote John Paul II take Correct Francis

"some Church leaders [= Francis] dey tel us wetin no corect, say when we dey tok about missions, make we no dey 'proseltise'," Na wetin Tyler Bishop Joseph Strickland, Texas, write for TheWandererPress.com …
ig.news
64

Yin and Yang: Francis Say make people Obey Rules - no be wetin Bishops talk...

As im April Mass dey start, Francis insist say make people obey rules as the gofment for Italy dey reduce the lockdown. "these days wey we don dey come out of quarantine, make we pray to the Lord say …
ig.news
60

Burke: "We need to do pass dis one"

We "no fit accept" say Catholics never fit go mass, receive communion, and go confession for weeks no, na wetin Cardinal Raymond Burke tell CatholicAction.org for interview wey dem do on April 23. Him …
ig.news
59

John Paul II: "Heat wey dem no fit explain"

John Paul II (+2005) release heat wey i no fit explain from im body, na wetin Italian virologist Giulio Tarro, 81, tell LeFedeQuotidiana.it (April 27). Tarro feel dis when im shake John Paul II hand.…
ig.news
56

Christians Go Pay say dem Sit down for inside Car

Police don treaten say Protestants wey dey do April 26 service for Church of God Aylmer, Ontario, Canada go pay fine. Like 50 cars gada for where dem dey park. Everybody dey inside dia cars, and listen …
ig.news
52

More Tins wey Bring the Old Rite Questionnaire tok

Francis ask for the questionnaire about the Old Liturgy, according to MarcoTosatti.com (April 26), "e be lyk say Francis meet some priests wey dey practice the traditonal liturgy and im come see for …
ig.news
58

Italian Bishops don Finally Wake Up?

The Prime Minister of Italy Giuseppe Conte announce on April 26 say make dem open dia country again small small. Him plan to allow burial, but no be big gathering like masses with people. Italian …
ig.news
56

Francis: "We no dey Transmit Faith to Convice"

For Francis homily wey im do on April 25, im tok again say if we dey do evangelism, make we no try to bring the other person to our faith, even though we know say both "proselytism" and evangelism mean …
ig.news
65

Amazon Ordination Replace Christian Symbols with Juju tins

Dem ordain Antelmo Pereira Angelo from Amazon wey get four pikins as permanent deacon for the Alto Solimoes Diocese, Brazil, for March 15 ceremony wey dem carry juju signs full everywhere. Person wey …
ig.news
52

Francis Insults Bats - dem come criticize am

Francis preach on April 22 say sinners dey like "human bats," wey lyk to live for dark place cos the light dey show wetin dem no wan see." Sha, the Twitter account wey the name na "Give Bats a Break"…
ig.news
54

Locked Churches: Cardinal Warn of "Self-Pity", bring yarn wey no be true

Say dem close church na sometin wey "dey pain us well well," na wetin Westminster Cardinal Vincent Nichols tok for Mass wey dem dey stream online for nursing staff (CatholicHerald.co.uk, April 24). …
ig.news
52

Trouble dey come? - Vatican dey ask about Old Rite

Rorate-caeli.blogspot.com report say The Doctrine of Faith Congregation send out survey give all bishops wey concern to apply the 2007 Motu Proprio Summorium Pontificum wey allow the Old Latin Mass (…
ig.news
33

Strange Pachamama Coincidence

Francis' Santa Maria for Transpotina Pachamama church na also the place where Fada Vincenzo teraborelli, wey be 79 years old Carmelite fada, dey cast out demons since 1991, na wetin RemnantNewspaper.com …
ig.news
34

Paris Archbishop: "We Must Stop this Joke"

Three police men wey carry gun enter Saint Andre-de-l'Europe for Paris as Fada Philippe de Maistre dey celebrate mass wey dem dey stream online. One acolyte, one canotor, one organist and three …
ig.news
46

Cardinal Dolan: Prayer of the Faithful for Mass dey "Boring" (video)

New York Cardinal Timothy Dolan no know say im mic dey own, im come tok say: "I forget my water [?], I tink say we no go do the boring tins" (video dey down) Him tok dis tin during prayer of the faithful …
ig.news
28

Even Francis' Ghostwriter Want Make Masses Come back

La Plata Archbishop Victor Fernandez, wey be Francis follower and specialist for kissing, write one April 19 letter wey im propose ways for dem to reopen Masses for people, but "no allow fanaticism." …
ig.news
42

Vigano: Church of Council don Realise Masonic Plan, dey Prepare for Coming of Antichrist

Archbishop Carlo Maria Vigano no beleive say the Vatican publish the third secret of Fatima completely for 2000. Vigano tell Dieslrae.pt (April 21) say people wey see the secret before dem publish am …
ig.news
53

Secularized Francis dey Suffer Religious "bout" when im dey tok about Pachamama

"If we spoil the earth, the answer go dey ugly," na threat wey Francis give for im Online April 22 GEneral Audience wey im do becos of the UN Earth Day 2020. "The Earth no dey ever forgive," he yarn,…
ig.news
41

Bishop wey no get shame Attack im own Priest

Cremona Bishop Antonio Napolioni, Italy, attack the elderly Fada Lino Viola say im defend Holy Mass against police raid. Viola celebrate funeral for 300 square meter church with 13 faithful wey wear …
ig.news
32

Mantra Cardinal invoke Poor, Peripheires and Plague

After the coronavirus, the middle class go become "the new poor," na weting Bologna Cardinal Matteo Zuppi invoke first Francis mantra, as im dey do internet chat with some Family associations (…