ig.news
17

One Bishop don Talk: "God dey Talk, Im dey Shout"

Cuernavaca Bishop Ramon Castro Castro, Mexico, talk for im March 22 preaching in front of many people say God use the coronavirus stop human beings wey wan act like God, according to the Bishop, "God dey talk, im dey shout."

Him talk say just dis year, 50 million abortions don happen worldwide and people dey do like say "nothing happen, dey declare say dem dey free."

For Holland and Belgium, parents fit chose to kill their children. Children fit "decide" if they wan be "boy" or "girl."

"Una dey enter abyss, God dey shout for us." Castro push the case say one tiny virus dey tell us.
"Hey, una no strong, una too small, una success and una money, and una power no fit help una, know who you be, no dey act like say you be God."

Castro announce say him diocese go cancel all mass because of the virus.

Foto: Ramón Castro Castro, © wikicommons, CC BY-SA, #newsHfybuqorya