ig.news
13

Official: Even Francis no dey see imself as real pope

The 2020 Pontific Yearbook make am official say Francis no be "pope" the way wey im those wey come before am take be.

Last year yearbook still present Jorge Mario Bergoglio as:

Vicar of Jesus Christ
Person wey dey follow the Prince of the Apostles
Supreme Pontiff of the Universal Church
Primate of Italy
Archbishop and Metropolitan of the Pronvince of Rom
Soveeign of the Vatican City State
Servant of the SErvants of God

Now, the only title of Bergoglio na "Jorge Mario Bergoglio." Wetin follow this name na im biography wey cover like 2/3 of the page.

The real title of person wey be true Pope na wetin dey dey mention for only small print after them write im biography under the header "Historic titles" (Titoli storici").

With this thing, the vatican don confam say the pope as person wey come for St Peter line don become something of the past, as e be, Bergoglio, as "pope" na just celebration name.

Already Benedict XVI don play around with the Roman Pontiff title when for March 2006 he commot the title "Patriarch of the West" wit no go good reason sef.

#newsZxhxfgpryu